- As I dey like this eh
- Adey pray to God every time
- Because ibi like say wahala dey all the time
- Chale my life be just one time
- From the start till today
- See how we come from far
- Wetin ago do without you
- Oh God, ano get anything for body
- Na just dust and me, nothing again
- So abeg take me as I dey
- As the days dey go dey come
- I want make you remember me
- I no want comot for your side
- So teach me how ago take near you
- Then this life go make better
- Every day na memory
- Every day na true story
- So I want just tell you big THANK YOU.
By Tsatsu Tay Young
It’s really nice that you are writing in pidgin.
LikeLiked by 1 person
much appreciated by me
LikeLike
I’m shocked you can write in pidgin…
Its a good piece though
Love the picture
LikeLiked by 1 person
Thanks a lot, yea I also didn’t know until I finished writing it 😅😅.
LikeLike
Nice one Tayoung 👍🏽
LikeLike
Thank u ZelaZee😉✅
LikeLike
Great…
Nice art.
LikeLike
Thank you 🙏🏾
LikeLike
Great…
Nice art.
LikeLiked by 1 person
Thank you 😊
LikeLike
MASTERCRAFT CHARLIE CANT GET ENOUGH
LikeLiked by 1 person
Thanks jun 💛💛💛💛
LikeLike
Nice One Tay
LikeLiked by 1 person
Thanks Evans 🙏🏾🙏🏾😉😉
LikeLike