come from far

 

  • As I dey like this eh
  • Adey pray to God every time
  • Because ibi like say wahala dey all the time
  • Chale my life be just one time
  • From the start till today
  • See how we come from far
  • Wetin ago do without you
  • Oh God, ano get anything for body
  • Na just dust and me, nothing again
  • So abeg take me as I dey
  • As the days dey go dey come
  • I want make you remember me
  • I no want comot for your side
  • So teach me how ago take near you
  • Then this life go make better
  • Every day na memory
  • Every day na true story
  • So I want just tell you big THANK YOU.

    By Tsatsu Tay Young

14 thoughts on “come from far

Leave a comment